Instagram

Instagram say dem no dey share users precise location with odas

Instagram say dem no dey share users precise location with odas

Instagram say one viral claim wey suggest location tags on content fit reveal users' exact locations na big lie. Viral posts and videos claim say "precise location" toggle for app location settings on iOS and Android devices fit share someone exact location with oda Instagram users. Some viral posts suggest say dis na di result of one Instagram or iOS update. Nigerian actress, Kemi Afolabi also post di viral claim for her verified Instagram page. Dem first reveal di setting to iPhone and iOS device users for Apple annual operating system update, iOS 14, for 2020. Google roll am out…
Read More