Antony

Chelsea close to Aubameyang deal, Man Utd still dey push for Antony

Chelsea close to Aubameyang deal, Man Utd still dey push for Antony

Chelsea dey confident of sealing deal for Everton attacker Anthony Gordon, 21, dis week wit toks over di transfer of di England Under-21 international ongoing. (Times - subscription required)  Manchester United dey set to complete di signing of Ajax forward Antony, 22, within next week, after dem reportedly agree personal terms wit di Brazil international. (Sun)  Chelsea dey in advanced toks to sign Barcelona forward Pierre-Emerick Aubameyang, 33, for deal worth between £15m and £25m. (Sky Sports)  Di Blues dey prepare to allow additional eight players comot for di transfer window afta West Ham agree deal to sign Italy defender Emerson Palmieri, 28. (Express) Officials from Manchester United dey set to travel to Barcelona in last effort to sign…
Read More