17
Aug
Families of victims wey die from one set of tankers explosion inside southern Nigeria dey demand thorough investigation into di matter to give dia loved ones justice. Di tanker explosion happun on Sunday 14 August, 2022 for Eteo Eleme Local goment area of Rivers Sate. Di total number of deaths from dis incident no dey clear, at dis time. Tins turn bad afta security operatives bin arrest three tankers on suspicion say dem carry illegally refined diesel for Eteo, 28 kilometres away from di Port Harcourt Refinery. Stephen Obolot loss three of im relatives for wen di tankers explode,…