MikhailGorbachev

Mikhail Gorbachev: Who be di last Soviet leader wey die at 91

Mikhail Gorbachev: Who be di last Soviet leader wey die at 91

Mikhail Gorbachev, di former Soviet leader who bring di Cold War to a peaceful end, don die at age 91. Oga Gorbachev, wey take power in 1985, open up di then-USSR to di world and introduce set of reforms at home. But e no fit prevent di slow collapse of di Soviet Union, from which modern Russia emerged. Dem don dey pay am tributes worldwide, with UN chief Antonio Guterres saying e "change di course of history". "Mikhail Gorbachev na one-of-a kind statesman," UN Secretary General Oga Guterres write for Twitter tribute. "Di world done loss a towering global leader,…
Read More