29
Aug
Armed robbers tiff tins from Barcelona player Pierre-Emerick Aubameyang house on Monday. Di club say four armed men enta di Gabon striker house, and force am to open im safe. Di men take off wit im jewellery wey im keep inside di safe. Dis no be di first time armed robbers dem break into footballers house for Spain. Na di second time for di last two months wey dem dey break into Aubameyang house for Castelldefels. Di first time e happun di player and im family no bin dey house for di first break-in, police tok. But most of…